Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Spread the love

Famous Pluto Lyrics

The lyrics of Satisfied (18+) by Famous Pluto explore themes of lust, casual relationships, and emotional emptiness despite constant pleasure and attention. Through explicit storytelling and bold street-inspired lyrics, Famous Pluto portrays a lifestyle filled with multiple romantic encounters, material spending, and a restless desire for more.

STREET THERAPIST Album Cover Art

RELATED: Read ‘Group Chat’ Lyrics by Famous Pluto & Muyeez

Famous Pluto – Satisfied (18 +) Lyrics

IntroWowowoNa Famous PlutoWho-who-who go?

Verse 1‎I be àṣẹ́wó boy, you know say, me, I no dey loveI no cum, you no cum, tell me how belle take come?‎When she put her mouth for my thing, I holler, “Oh, my God”‎And she is very loyal, she sabi sing all my song‎After the other night, she carry all her friends dey come‎I ask her, “Wetin sup?” She say, she need a threesome‎She like the dark guys wey be say na make him dick long‎I understand say she wan carry all her friends along

‎Chorus‎I no dey dey satisfied again‎Me, I no dey dey satisfied again‎I no dey dey satisfied again‎She want my thing to herself, but I give am to all of them‎I no dey dey satisfied again‎Me, I no dey dey satisfied again‎I no dey dey satisfied again‎She want my thing to herself, but I give am to all of them‎Bridge‎Oh, oh‎Eh, eh‎Oh‎Eh, ye, oh

Verse 2If I no see OS, then I go back to my ex‎Na withdraw or transfer? Make we go straight POS‎As we don knack finish, she say, “Baby, wetin be next?”‎If to carry OS na exam, I suppose carry first‎The thing dey pain me now say, me, I dey always invest‎As I release, I dey alerts, then I begin dey regret‎I get baddies for North, South, East, and WestIt’s my problem, people love me for things I no too get‎Chorus‎I no dey dey satisfied again‎Me, I no dey dey satisfied again‎I no dey dey satisfied again‎She want my thing to herself, but I give am to all of them‎I no dey dey satisfied again‎Me, I no dey dey satisfied again‎I no dey dey satisfied again‎She want my thing to herself, but I give am to all of them

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Satisfied (18+) Lyrics by Famous Pluto appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna