Yan Yan Lyrics
The lyrics of “Pass By” by Yan Yan explore themes of perseverance, resilience, and hope in the face of life’s hardships. Through introspective storytelling and confident reflections, the song portrays the artist as someone who has endured poverty, setbacks, and personal struggles while remaining determined to succeed.
Pass By Cover Art
Yan Yan – Pass By Lyrics
Wild cat like a mad manNa survival, background, na from trashcanOmo life hard, hard life, so many bad timesMake my nigga, Pablo con dey sick of mankindCalm down, but mi o le calm downRoll my ganger, fast fast, wey my lighterNow they tryna fuck me with the words that me I write downOh mama, na Rihanna shot a man downNew page, another chapter
The die is cast no going back nowI fit to loose the war if I no fight backI need to act fast, make dem no laugh man (fuck)Black and white, coke and fanta (bro)Nigga fall down but nigga bounce back (hope)Ko oshi bota make sapa pack bag jhorKo oshi bota make sapa pack bag
“Òkú ni ẹlẹ’jà ta”Online lowa je ka mu ra’n taA mu ra’n ta ni gbangba oya e whine naOni lara you can’t believe he was a fan shaEverything align at the right time
They say we move, shay make I stagnant (shay make I stand by)I’m going through a lot, but e go pass byI’m going through a lot, but e go pass byI’m back in style, I sing I rap haaI be rockstar, point blank, go ask PanshakI dey trap są, half cast, my shit are standardOgba fia, na-me na-me, the good and bad guyWhat can fa, wetin wan cause that
L’eyin back-back, wo’n kerę simi, dem be tataAnd they know that, they know that, we no dey yarn thrashLai-Lai nibo, dem no fit see my type taThey can’t believe the shit I write downWoni idea, na many things dey go through man mindDrop am guy, gone hard, emi oba lamba
Drive am mad, pandą yato si panpaThey pass left, wo make I pass rightThey follow front, make I pass backWho’s badder than, who now, nobody bad passO ga ain’t no man gon make me stand down”Òkú ni ẹlẹ’jà ta”Online lowa je ka mu ra’n taA mu ra’n ta ni gbangba oya e whine naOni lara you can’t believe he was a fan shaEverything align at the right timeThey say we move, shey make I stand byI’m going through a lot but e go pass byFor now just bring the cocoa and sprite wa
“Òkú ni ẹlẹ’jà ta”Online lowa je ka mu ra’n taA mu ra’n ta ni gbangba oya e whine naOni lara you can’t believe he was a fan shaEverything align at the right timeThey say we move,shay make I stagnantYou’re going through a lot but e go passYou’re going through a lot but e go pass byPass by, pass by, pass by, Pass by (e go japa)You’re going through a lot but e go pass byE go pass by, pass by, pack bag, e go gba bai
ByeByeYou’re going through a lot, but e go pass by
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Pass By Lyrics by Yan Yan appeared first on dotifi.com.
