Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Leko lyrics by crayon
Spread the love

Crayon Lyrics

“L’Eko” is a another hit track from Crayon’s energetic debut album, Trench To Triumph, the lyrics have been provided below.

Trench To Triumph Album Cover

Crayon – L’Eko Lyrics

Oga Lagbaja, you wan carry person bebe?You dey show power, you wan slappy soldier, gan?Your body go tell youIf body no tell you, jor kpe l’omoaleI’m crazy but gentleMake I yarn you the 411

As you dey waka (Waka)Waka jeje waka (Waka)No go too dey gbala (Gbala)Some people dey para (Olo’un)Eyan Chris Tucker (Tucker)You dey talk my matter (Matter)If we see for corner (Corner)Shey you go fit to talk am again oh?

This is playing (L’Eko)But, I am not playing (L’Eko)Cinemato rolling (L’Eko)Everybody crazy (L’Eko)This is playing (L’Eko)But, I am not playing (L’Eko)If you wan show craze for my handEverybody crazy (L’Eko)

Dem tell you, you no wan gree ohNow, you dey beg, now you want to dey run, run, runShey you don see as e be oh?Body dey rise and your eyes don dey turn, turn, turnUse this your ginger dey try getty moneyNo be how far, eheI wan make you know, jeje

Waka (Waka)Waka jeje waka (Waka)No go too dey gbala (Gbala)Some people dey para (Olo’un)Eyan Chris Tucker (Tucker)You dey talk my matter (Matter)If we see for corner (Corner)Shey you go fit to talk am again oh?

This is playing (L’Eko)But, I am not playing (L’Eko)Cinemato rolling (L’Eko)Everybody crazy (L’Eko)This is playing (L’Eko)But, I am not playing (L’Eko)If you wan show craze for my handEverybody crazy (large)

Explore Other Latest Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook
The post L’Eko Lyrics by Crayon appeared first on ovideos.ng.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna