Join Login With Google
Preloader
Spread the love

Cobhams, Qing Madi and Magnito Lyrics

“Despite (We Rise Up)” by Cobhams Asuquo featuring Qing Madi and Magnito is an uplifting, socially conscious anthem about resilience, unity, and perseverance in the face of hardship. The lyrics address personal struggle, systemic challenges, and national frustration, while emphasizing hard work, faith, and collective responsibility as tools for progress. Ultimately, the song is a message of hope and defiance, affirming that no matter the obstacles or oppression, people can rise, build lasting legacies, and reclaim their dignity through determination and wisdom.

Despite (We Rise Up) Cover Art

Cobhams, Qing Madi & Magnito – Despite (We Rise Up) Lyrics

Anywhere you do mama sing oAnywhere you do mama sing, mama sing o

Haliba halibaliMany me, many manyOnome pay the money

Despite everything wey dey divide Many many things still dey unite usWe get the power to decideHow we wan face who dey fight usDespite everything wey we get Some people still put us for debt But dem don forget sayDem no dey use lion do petSmall pikin no dey forgetWho flog am im first cane

By the grace of By the grace of By the grace of God AjeMany things dey bother me butMe l stay on courseOsheyTen toes for the leg work

Na to build legacy wey go big pass usDem never born wetin fit stop usIf dem push us downWe go still rise upDespite all the hustle e go payOne day e go still soft

Despite all the problem we dey faceWe no go give upWe go put ten toes for the leg workWe go build legacy wey go big pass usDem never born wetin fit stop usIf dem put us down We go still rise up

We go still rise upMany things wey full for my mindAs I dey hustle I dey grind The matter cast say na dieMake water full for my eyesI take the water make concreteI step on it and I stand fit Dem be dey pray make I stopAs I dey press play nobody fit pause me

By the grace of By the grace of By the grace of Jah AjeEverything go work for meEverything go softOsheyWe go put ten toes for the leg workMake a lot more zeroes for the net worthIf they strike me down I go rise upI’m the pain in their neckI’m the virus (oh why)Despite all the hustle e go payOne day e go still soft

Despite all the problem we dey faceWe no give upWe go put ten toes for the leg workWe go build legacy wey go big pass usDem never born wetin fit stop usIf dem put us downWe go still rise up

To build a school for a nation you go start with classesTo perfect any skill you gats start with practise My people are not smiling and that’s what the fact isAsk anybody around you can ask the masses Nothing is adding up I’m telling you and proof deyFor all these government office you go know say crooks deyHow you go work one day start weekend on TuesdayWe suppose get attendance make dem know say rules deyGa shi nan duk yaran mu tor sun pitaA cikin kauye ai taburma mu ka shimpitaSu na kwashe kwashe ga jakan su ya cika Sun kwa che kudin ko kolon mu za su rikita We can be great again o we get the tendency Dem go begin respect our passport for embassyWe don start am already show dem make dem seeWe wan create Murtala Muhammed kinda legacy

Despite all the hustle e go payOne day e go still softDespite all the problem we dey faceWe no give upWe go put ten toes for the leg workWe go build legacy wey go big pass usDem never born wetin fit stop usIf dem put us downOooo we will rise up

We will rise upWe will fight for our freedomWe will rise upWe will fight them with wisdomWe will rise upWe will rise for our nationWe will rise upRise to the occasion heyWe will rise upWe will stand on our ten toesWe will rise upIf they ask us to bend overWe will rise upWe rise and say noWe will rise up oooo

Despite all the hustle e go payOne day e go still softDespite all the problems wey we faceWe no give upWe go put ten toes for the leg workWe go build legacy wey go big pass usDem never born wetin fit stop usEven if dem shoot us downWe go still rise up

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Despite (We Rise Up) Lyrics by Cobhams Ft Qing Madi & Magnito appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna