Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna
Spread the love

Court done close for vacation today, Friday. If dem catch you now, just know say na next year you go see outside🥺! You fit chop Christmas rice and New Year chicken for cell o🧑‍✈️! Abeg, behave yourself, avoid wahala/trouble, and if person wan drag matter, just waka dey go.If person step on you, say sorry join.No go do “big man” for road, ooo😜!

This period no be time to flex big man or form stubborn. Stay low-key, waka jeje, and secure yourself ooo😊! Wahala no dey ever finish, so no go look for am. Stay safe ooo!

I just dey talk my own because I love everyone oooooo

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna