Gonaboy Lyrics
“Breath” by Gonaboy is a soulful Afro-fusion song about pain, healing, and perseverance, through heartfelt lyrics, Gonaboy reflects on life’s struggles, faith, and the power of resilience, urging listeners to breathe and heal through hardship. This emotional track blends deep storytelling with spiritual reflection, inspiring strength and calm in difficult times.
Gonaboy – Breath Lyrics
IntroOh KAMALI oh
Verse 1Confer holy decree on meFaith been a guide for meMy life been hell for meFelt pain from home before streetsI know what I preeI see am too obia ɛɛɛkɔ n’animMa poppi tell me too easy, easyWonan benkum koraa ɛnnyɛKAMALI easy easy
ChorusBreathe oh breathe oh, oh boy breathe ohWhen the pain flash back heal oh oh boy heal ohThe pepper for your eye use water clean am ohOh boy clean am ohWho make am with ease?Na who make am with easeWho make with ease?Oh boy breathe ohOh boy breathe ohWhen the pain flash back heal oh
Verse 2Plenty shege for who dey send me sheegeThis life wey be bitter why play, ɛda w’animIt’s harsh till they pay for the pain they cause a manƐda w’animI try run, dem chase a manOhh I try run, dem chase a manYiee I try run, dem chase a manI stand and fight bare chest I kill a manI try and fail, I try and fail, I try againIf I don’t win today I say it’s not my dayBebia mefiA man fail dem say he loose guardMa sɔ me tiƆse me sɛ John, na sɛ me firi farOnyame ne nim neɛ mediDon’t be the late one, I can’t be the late one
ChorusBreathe oh breathe oh, oh boy breathe ohWhen the pain flash back heal oh oh boy heal ohThe pepper for your eye use water clean am ohOh boy clean am ohWho make am with ease?Na who make am with easeWho make with ease?Oh boy breathe ohOh boy breathe ohWhen the pain flash back heal oh
OutroWhen the pain flash back heal oh oh boy heal ohWhen the pain flash back heal oh oh boy heal ohWhen the pain flash back heal oh oh boy heal oh oh
Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post Breath Lyrics by Gonaboy appeared first on dotifi.com.

Facebook Comments