Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna

Amaka 2.0 Lyrics by Cobhams Asuquo

  • njok
  • September 2, 2024
Spread the love

Cobhams Asuquo Lyrics

“Amaka 2.0” by Cobhams Asuquo explores themes of love, betrayal, and disappointment, see the lyrics below. The song follows a heartbroken man who is deceived by a woman named Amaka, expressing the hurt and frustration of being deceived. Despite the emotional pain, the song also emphasizes the lessons learned and the need to move forward.

Amaka 2.0 Cover Art

Cobhams Asuquo – Amaka 2.0 Lyrics

Amaka talk say she dey go see doctorTo see wetin she go fit doBecause she need small waistWith big bum bumSomething that can make a man moveShe hear say Folake don dey drive BenzDem talk say Onome don dey fly jetForget say Onome no get talentNow she be number one booFor minister wey get three wivesAnd two side chicsAmaka dey reason dey reasonShey her whole life go remain like this

Amaka remember your MamaRemember your PapaYou get family wey still love each otherRemember your brotherRemember your sister tooAmaka you fit no be ajebutterYou no come from moolaRemember say you no come from gutterThe God wey you dey serveIs still very powerfulAmaka dey reason dey reason

Amaka slow whineFloat like a boat on a ocean whineAmaka dey disturb with this waistlineEverything go set it will only take timeZagayow

Amaka do the dotty whineShe dey whine like saySpring dey her waistlineYou go school you graduateWith a 2.1 or 2.2No be you dull pass abi dem dey do youHer classmates some dey look for employmentBut dem gats fake so dem use style dey try blendOn top group reunion dem come flexNa im dey make Amaka searchFor politician wey get three wivesAnd two side chicsShe dey reason dey reasonThis her whole lifeShe wan catch big fish

Amaka remember your MamaRemember your PapaYou get family wey still love each otherRemember your brotherRemember your sister tooAmaka you fit no be ajebutterYou no come from moolaRemember say you no come from gutterThe God wey you dey serveIs still very powerfulAmaka dey reason dey reason

Amaka slow whineFloat like a boat on a ocean whineAmaka dey disturb with this waistlineEverything go set it will only take timeZagayow

Explore other latest song lyrics here, and get fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook
The post Amaka 2.0 Lyrics by Cobhams Asuquo appeared first on dotifi.com.

ALERT GRAPHIC VIDEOS & PHOTOS REMOVED

THANK YOU
  • Related Posts

    Chippie Lyrics by Aya Nakamura Feat. Skepta
    • June 7, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAya Nakamura and Skepta Lyrics Chippie by Aya Nakamura featuring Skepta is a romantic Afro-fusion track that explores attraction, flirtation, and the complexities of modern relationships, read the…

    Read more

    MORE...
    Show Me Lyrics by Ayra Starr & Latto
    • June 7, 2026

    Spread the love

    Spread the loveAyra Starr and Latto Lyrics Show Me by Ayra Starr and Latto is an empowering Afro-pop and hip-hop collaboration that explores confidence, ambition, and the desire for genuine…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    Teach You a Lesson (2026) Season 1

    • By abi
    • June 6, 2026
    • 3 views

    Saving Buddy Charles (2025)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 5 views

    Screw Mickiewicz 3 (2026)

    • By abi
    • June 5, 2026
    • 5 views

    A Writer’s Odyssey (2021)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 11 views

    A Writer’s Odyssey 2 (2025)

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views

    Doctor on the Edge (2026) Season 1

    • By abi
    • June 2, 2026
    • 10 views