Join Login With Google
Preloader
Spread the love

Yemi Alade Lyrics

General Market by Yemi Alade is an inspiring, grounded anthem centered on self-dignity, perseverance, and the equalizing nature of life, the lyrics emphasize holding your head high regardless of your financial status, maintaining consistency in hard work, recognizing life as an open market where anyone’s fortunes can change, and remaining hopeful for growth and prosperity.

IT’S YEMI ALADE Album Cover

Yemi Alade – General Market Lyrics

If no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buyAh ah

E no geti wetin eyes go seeWey go make am cry bloodWetin no take your lifeGo finally make you toughIf you no fit afford kabu kabuNothing do danfoWetin matter the most na you reach where you dey goBelle no be show glass

If nah garri you drinkCarry yourself like who chop turkeyNo bensomeNobody less lessIf no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buyConsistency is the keyTe ipa mo ise

Life na general market (general market)Anybody fit pick up anytime na general market (general market)Life na general market (general market)Anybody fit pick up anytime na general market (general market)Te ipa mo ise

Wetin we dey pray forLong life and better better better better lifeBigger breadBigger connectionsBigger houseBetter better better better lifeYou get before, you no get againNo go be your portionAmeen oluwa JesuAs we dey plantWe go get bountiful harvestBelle no be show glass

If na garri you drinkCarry yourself like who chop turkeyNo benzomeNobody less lessIf no be condition wetin be Lamborghini wey person no fit buyConsistency is the keyTe ipa mo ise

Life na general market (general market)Anybody fit pick up anytime na general market (general market)Life na general market (general market)Anybody fit pick up anytime na general market (general market)Te ipa mo ise

General marketGeneral marketTe ipa mo ise

Check Lyrics of latest songs here, and get fresh updates as they drop via X and Facebook
The post General Market Lyrics by Yemi Alade appeared first on dotifi.com.

Join Login With Google
OPAY PAYSTACK..POST AD.. PAYPAL CASH
NEW! ORDER DELICIOUS FOOD FROM
Benin ... Lagos ... Uyo... PH... Kaduna